E PAIN ME — Davido Lyrics
Album: TimelessE PAIN ME by Davido
E pain me o, e pain me o
She come my life come carry my heart e run over
E pain me o, e pain me o oh
Wetin I no do for you? Wetin I no do for you
Shey you promise say you no go let me go o
And last night you told me that's its all over
E pain me o
E pain me o
But I wan dey for you
Aje
Walk beside you
Aje
And I wan dey by you
Aje
To call you my boo
But I wan dey for you
Aje
Walk beside you
Aje
And I wan dey by you
Aje
To call you my boo oo
Sha ha ha ha ha
Baby no be so o
Don't leave me go o
Don't leave me go
Sha ha ha ha ha
Baby no be so o
Don't leave me go o
Don't leave me go
Lying on my bed I'm just rolling over
E pain me o, e pain me o
You con dey chop life, when I dey sober
E pain me o, e pain me o oh
Wetin I no do for you? Wetin I no do for you?
Shey you promised say you no go let me go o
And last night you told me that is all over
E pain me o
E pain me o
But I wan dey for you
Aje
Walk beside you
Aje
And I wan dey by you
Aje
To call you my boo
But I wan dey for you
Aje
Walk beside you
Aje
And I wan dey by you
(Aje)
To call you my boo oo
Sha ha ha ha ha
Baby no be so o
Don't leave me go o
Don't leave me go
Sha ha ha ha ha
Baby no be so o
Don't leave me go o
Don't leave me go
Sha ha ha ha ha
Baby no be so o
Don't leave me go o
Don't leave me go
Sha ha ha ha ha
Baby no be so o
Don't leave me go o
Don't leave me go
A-Z Lyrics Universe
Lyrics / song texts are property and copyright of their owners and provided for educational purposes only.